Vous-êtes ici: AccueilOpinionsActualités2021 06 06Article 451154

BBC Pidgin of Sunday, 6 June 2021

Source: BBC

T.B Joshua death: Femi Fani- Kayode and oda Nigerians pay tribute to Pastor Temitope Joshua wey die at di age of 57

TB Joshua don die at di age of 57 TB Joshua don die at di age of 57

Tributes don begin pour in for Temitope Balogun Joshua, di founder of di Synagogue Church of All Nations (SCOAN) wey die on Saturday June 5.

Femi Fani- Kayode, former Nigeria aviation minister tok for social media say "di news of Brother TB Joshua death make am sad".

Di church confam tori of im death on Sunday morning just few days before im 58th birthday for June 12.

See oda pipo tributes for di late pastor here.