Vous-êtes ici: AccueilAfriqueBBC2021 03 15Article 449667

BBC Pidgin of Monday, 15 March 2021

Source: BBC

Gunmen kidnap primary school kids, dia teachers for Kaduna

Gunmen don kidnap number of Primary school pupils and dia teachers for di northwestern Nigerian state of Kaduna - just days afta dem kidnap some students from one college for di state.

We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot. Make una load di page again to see di full tori.