Vous-êtes ici: AccueilAfriqueBBC2021 04 20Article 450327

BBC Pidgin of Tuesday, 20 April 2021

Source: BBC

Chad President dead: Idriss Deby don die for frontline of Chad rebels

Chad President, Idriss Deby Itno don die Chad President, Idriss Deby Itno don die

Chad President Idriss Deby Itno don die of injuries wey e suffer for frontline attack.

"President Idriss Déby of Chad "breathe im last breath as e dey defend di sovereign nation on di battlefield".

Na wetin di kontri Army tok tok pesin General Azem Bermandoa Agouna for inside statement wey e read for state television.

Di Chad long-time ruler bin win re-election for a sixth term for office, just dis morning.

We eye still dey dis tori wey just land and we go bring una more as e dey comot. Make una load di page again to see di full tori.